Lak3side - Suburban Kid

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/1571201
As I Dey wake
First thing na to bake
I don forget say a Nigga gotta pray
I no even know Wetin I Dey do today
Na so I reason make i go my guy place
But if i see popo I'm moving too sharply
Before dem lock me up
Before it’s 2:30
Everything in sight I no fit looseguard
Omo ase Lon panic
I be cool cat
Got me calculating shit like who dey do maths
Before olopa use me do party
Good boy wey Dey do bad thing
If dem catch me I go do magic

I see Lade wey get big bum bum
Wey we don meet for Osapa London
Wey she dey knack a nigga billing non stop
Even uloma wey Dеy follow Young John
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud

More Lak3side lyrics

Lak3side - Go Riddim
Say you don't care baby that’s not true You know me I be spec got the girls dem drooling I no go play you my hearts subtle Oh yeahhhh I no get for you I no even get love

Lak3side - Chaos
Let her decide You wanna dip or wanna ride ? If you go ride You’re facing currents and a tide Sho ma duro bayi? We could be fucking on the side Mi o de mind To ba

Lak3side - Spinning
It's Lak3side See let me know and let me go You’re not worth being around I've been lying on my doorstep Holding on to my passion o How'd you leave me out

Lak3side - Stay
See I’m tripping of the booze My emotions on the loose I just want to catch some cruise Till I don Dey mezebu And I carry falsetto Since you do me well o Won’t

Lak3side - Feelings
{Intro} Disturb your neighbors like a fire alarm Disturb your neighbors like a fire alarm (Ta ta re) (Lighting up my world might make me sober) Disturb your neighbors

Lak3side - Drama
Baby,need no love But i might serenade you tonight Saw your call,hit me back Didn’t know, been off the radar (oh lord) Feel a way and get lost My time’s been wasted yet

Lak3side - Acer
Acer If it’s for the bag Then I’m a chaser If it’s not about the green Then it’s a red flag I’m tryna get a paycheck As a payback I school them like a

Lak3side - Substance
{Intro} It’s Lak3side Lak3side Lak3side {Verse 1} Phthalates? No that’s wild Get me hyper like a child It’s a little bit of something

Lak3side - Supermodel
{intro} (disturb your neighbors like a fire alarm) It’s lak3side {chorus} I’m a supermodel,i set trends they follow And my steeze stiletto, it

Lak3side - Cyanide
{intro lak3side & bluxxi} It sound like a lak3side hit Oh baby it’s sound like a lak3side hit Igi ge bu madu ewo It’s lak3side (feeding on you and you were my

YouTube

edit video

Lak3side

Lak3side
edit foto

Biography

edit bio
Lak3side is a Nigerian singer, songwriter and lyricist tapping into different genres whose single goal is to deliver great lyrics with an infectious vibe.