Yemi Alade - Fear Love

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/1617817
hook
Say love go burst your head
And e fit to mess your mind
Dem no go know what you're going through, baby, ayayayaya
Say love go burst your head
And you fit no chop for night
Ginger me daddy, l'm losing this fight, ayayayaya, hmmm

chorus
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Fear, i dey fear fear, fear
I dey fear, i dey fear fear fear your love
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Many tears wey i shed shed shed
I dey fear, i dey fear fear fear your love

verse
I dey fear make you no go play with me, eh
Wetin my eyes e don see
Femi show me shege for this street, for this street
Ọ dịkwa jim jim when you dey with me
And when you leave me na how e go be?
My eyes red, wetin dey do to me?
For this street

chorus
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Fear, i dey fear fear, fear
I dey fear, i dey fear fear fear your love
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Many tears wey i shed shed shed
I dey fear, i dey fear fear fear your love

hook
Say love go burst your head
And e fit to mess your mind
Dem no go know what you're going through, baby, ayayayaya
Say love go burst your head
And you fit no chop for night
Ginger me daddy, l'm losing this fight, ayayayaya, hmmm

chorus
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Fear, i dey fear fear, fear
I dey fear, i dey fear fear fear your love
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Many tears wey i shed shed shed
I dey fear, i dey fear fear fear your love
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud

More Yemi Alade lyrics

Yemi Alade - Fake Friends
{verse 1} When the money come, i go change my face All of my fake friends, we no go dey relate When the money come, i go change my face All of my fake friends, we no go

Yemi Alade - Pose
{Intro: Mugeez & Yemi Alade} Ra ta ta ta ta De de de denge pose Yes you know E yooo R2Bees Yemi Yemi Alade Alade {Verse 1: Yemi

Yemi Alade - Kissing
{Intro: Yemi Alade} Hey! Eh Yemi Alade eh Effyzzie {Chorus: Yemi Alade} Baby, me and you sitting on a tree K-I-S-S-I-N-G Baby, me and

Yemi Alade - Bamboo
No be lie When i tell you Say our love sweet like taboo Sweet like taboo eh No be lie When i tell you Say our love strong past bamboo Strong past bamboo eh

Yemi Alade - Taking Over Me
{Intro: Phyno & Yemi Alade} (Alternate Sound) Ha ha ha ha ha I'm taking over you Ho ha GospelOnDeBeatz o Effyzzie, baby I see you, baby He

Yemi Alade - Amazing Grace
Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha Mmm ahhhh (crocodile skin) Na your amazing grace dey jeep me going When i'm falling over Your live dey pick me up Mmm You know just

Yemi Alade - Tomorrow
{Intro} Nobody knows tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind Yasso, mm-hmm, mm-hmm {Verse

Yemi Alade - I am Sorry
{Intro} Carry me, carry me, baby Carry me, carry me, baby Carry me, carry me, baby Carry me, oh Yemi Alade - I'm Sorry MP3 DOWNLOAD {Verse

Yemi Alade - Nakupenda
{Letra de "Nakupenda (Portuguese Version)" com Yemi Alade} {Verso 1} Desde que tu entra na minha vida, baby Tu me fazes tão feliz Sinto-me como

Yemi Alade - Boyz
Read the lyrics to Yemi Alade Music titled Boyz (Verse 1) Me like boys on a low, booty bad boys weh dey hold, I like boy weh be pro, weh dey gimme hot

YouTube

edit video

Yemi Alade

Yemi Alade
edit foto

Biography

edit bio
Nigerian Afropop singer, songwriter, actress and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. Since then Yemi has gained prominence in the music industry and considered one of the biggest artistes in Africa.

Following the releases of her albums King of Queens and Mama Africa with huge commercial success recorded for both albums, this made her embark on world tours consecutively.

Since then she has given us a total of 6 studio albums and an EP, including countless tours.