Ah clear road oga Clear road Shawdy say make we meet and knack A meet am a catch am a give am tata Ladies and gentlemen
Soldier man a dey for conner No retreat no surrender Don’t put hand on my diva Don’t put hand on my diva She fine pass mami wata She no get money palaver Girl for you my pretty diva I go fight kung fu
No room for nonsense Play and you go see violence ah No room for nonsense Play and you go see violence ah
Shawdy say make we meet and knack A meet am a catch am a give am tata Make we meet and knack
Fine girl you be dangerous I follow you go Pentecost So you see I am that serious (serious) Me a no see who go check and balance am A go take mic and announce am Say me a fall for you period (ahh) You are a fine girl (ahh fine girl o) Wetin be your problem (ohh problem o) So so nonsense (ahh nonsense o) We go fight them (ohh fight them oo) No room for nonsense Play and you go see violence ah No room for nonsense Play and you go see violence
Shawdy say make we meet and knack A meet am a catch am a give am tata Make we meet and knack I meet am a catch am a give am ta
Clear Road Mo Jigger Ladies and gentlemen Clear road charlie Clear road
Shawdy say make we meet and knack A meet am a catch am a give am tata Make we meet and knack I meet am a catch am a give am tata
Mo Jigger - Violence Ah clear road oga Clear road Shawdy say make we meet and knack A meet am a catch am a give am tata Ladies and gentlemen Soldier man a dey for conner No retreat no