Omah Lay - Ripo Ripo

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/1541793
Damburuba
Armed Robber
Damburucas
Sound Go Down
Oga Okada
Barack Obama
Reverend Mbaka
Omo Yoruba
Wole Soyinka
Oga Osama
Oga Ogbaja
Osa Loviwa
Oluwa Burna
Omah Oluwa
Yaradua
This One
That One


I Dey Do My Thing Small Small
I No Dey Follow You For More Agbalumo
And I Dey Take My Sign Small Small

I No Dey Follow You Try Kanjidam , Let Me Come And Dey Go

The Money Wey I Get No Be To Con Dey Show

The Car Wey I Get, I Dey Use No Dey Drive For Road

The Life Wey I Dey Live Is On My Own
You con dey tell me this one that one


You Con Dey Call Me BenchMan (Player)

Wey Dey Form Sense Man (Gbenga)

Wey Dey Claim Benzema (Stranger)

No One To Come And Quench My (Prayers)


But I Dey Give Them Ripo Ripo Popoo

The Vibe Dey Enter The Body Ooo

Ripo Ripo Po Po…
The Vibe Dey Enter The Body o oo


Me I Dey Give Them Porigi Poo Po…

As I Dey Find My Money oo ooo

Me I Dey Give Them, Porigi Poo Po Po

Me I Just Dey Find My Money ooo
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud
Henry04.05.24
Good song

More Omah Lay lyrics

Omah Lay - Godly by YolyBoy
Uh uh uh uh wooh Omah lay wooh Kpa kpai kill a boy now ooh Kill a boy now Woah I don't wanna uh hmm I don't wanna uh hmm hmm hmm Live my life for you you

Omah Lay - Holy Ghost
{Intro} Get up, get up and dance Oh, oh (Lekaa Beat) {Chorus} Holy Ghost fire Supernatural Boost my confidence My cocaine My

Omah Lay - Ripo Ripo
Damburuba Armed Robber Damburucas Sound Go Down Oga Okada Barack Obama Reverend Mbaka Omo Yoruba Wole Soyinka Oga Osama Oga Ogbaja

Omah Lay - ​​​joanna
{Verse 1} Josi Ayaya mo oh Ayaya mo oh My mama mo oh My mama mo oh Hey my papa o oh Wey my papa o oh This is a one man parole o One man parole

Omah Lay - ​​​it's yours
{Verse 1} Baby tanana me When you want one or two I'll be there for you my love If I no answer you Make you no think say me I dey use you dey do wayo Me no

Omah Lay - ​​​come closer
{Intro} What am I doing Now tell me what the fuck am I doing {Verse 1} Every time I leave, you call me the devil (Jesus) I tried and tried and tried

Omah Lay - ​​​reason
{Intro} Uh, my dear My dear e my dear, oh my dear My dear ah, my dear, my dear {Verse 1} How long will it take you to realize? I don't know

Omah Lay - Take It On
{verse 1} Oh I just want happiness (oh) Oh, i don’t want nothing else (oh) so as i’m driving, i keep my eyes on the road (so i don’t crash) As i’m

Omah Lay - Free My Mind
Free my mind, free my mind Dey shayo Free my mind, free my mind Dey shayo Free my mind, free my mind Dey shayo Free my mind o, free my mind Dey shayo I

Omah Lay - Untitled 1
{Verse 1} Cus me ah rock Because you ah rock Because you ah Rockstar Say I dey bust her Anytime wey me bust her Everybody go o way o way o way o way o ah