Awesome Hc - Man

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/1420497
Man - Awesome HC
...
Awesome HC:
Man go wake every morning
Wetin man go do?
Na to look for the money
Family go gat to chew
Everyday man is working
Pikin go go school
And the bills just keep on coming
And man no get excuse
Many challenges challenges challenges
That we face, that we face, that we face
Every single man dey run e race
And the things dem weh a man dey steady chase
Fit make a man to crase

We carry wеight, carry weight, carry weight
You gats be fit, gat bе fit, no be faith

Every single man dem can relate
To every single thing weh I dey say
Mehn I dey cap you reals

Hook:
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Kaptain (verse):
Hello mummy, mummy keep calling
Hello baby, baby keep billing

Current mood, mood is ‘state of mind cast’
Man just dey sad
Man no get cash

To be a man hard
I don full my tank
Nobody drop information say sapa dey around

Na em dey my yard
Dey make everything hard
Left home to feed home never see food chow

Man to man you know
Man gats get the dough
Man gats rock and roll

Brother man you know
Na location be road
To locate the dough

I gats get your back
You gats get my back
You know the street cold
Brother, Uche face gats show
Puff and pass the smoke...

Hook:
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah



Awesome HC:
You go try balance
You go try kpos
You go try gallant
You go strong

Though we know that nobody is really righteous
Life e fit to tight like you dey inside titus

I say you go try balance
You go try kpos
You go try gallant
You go strong

Though we know that nobody is really righteous
Life e fit to tight like you dey inside titus

But we roll....

Hook:
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah

Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud

More Awesome Hc lyrics

Awesome Hc - Modafinil
Hook: They be sleeping on me (oh yea, oh yea) Sleeping on me (oh yea) Give dem modafinil (oh no no no) Modafinil (yea!) They be sleeping on me (oh no no no)

Awesome Hc - Leave Me
Verse 1 (Awesome) : Bae you gat me having an affection Gat me loving you with every passion Funny how I got alotta chicks But you are the one relation with Baby I never

Awesome Hc - Who Goes
Hook: Abobi who goes! (Abobi Who goes!) Who goes! (Who goes!) Who goes! (Who goes!) Who goes that man Abobi who goes! (Abobi Who goes!) Who goes! (Who goes!)

Awesome Hc - Grace and Blessings
Hook: Grace and blessings Telling on me I rep god’s goodness and his mercies You can all see I gat no no__ i gat no exes Forward only I work like bees, i take all

Awesome Hc - Man
Man - Awesome HC ... Awesome HC: Man go wake every morning Wetin man go do? Na to look for the money Family go gat to chew Everyday man is working Pikin go go