Khaid - No Time

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/1639362
Omalicha tell me if na lambo e dey come right to your place
Girl you know say you dey mesmerize me anything wey i see your face
Ice out your wrist i no really wan care wetin bad belle then go say
Girl you say i dey ginger my soul, for your case i go cause gobe

But she say oh no
That thing wey you dey do me so
E dey ginger body and soul
E dey ginger body and soul
Awn awn
And i say oh no
Even if you wan leave me go
Make you try to deylet me know
I go distance myself on code

Because time no dey (eh eh eh)
Time no dey (eh eh eh eh)
Call me back before me i go craze (eh eh eh)
Time no dey (eh eh eh)
Time no dey (eh eh eh eh)
If you leave me my girl i go craze (eh eh eh)

Girl you know me i under
Any n**** try dey go 6 ft under
Follow who know road e don cut my sandals
Girl na your back wey cause quanter
Oh
Girl me i reason you
Girl me i reason you
I no fit dey decieve you
I no fit confuse
I go give you love x2
Gimme chance make i finish you

But she say oh no
That thing wey you dey do me so
E dey ginger body and soul
E dey ginger body and soul
And i say oh no
Even if you wan leave me go
Make you try to dey let me know
I go distance myself on code

Because time no dey (eh eh eh)
Time no dey (eh eh eh eh)
Call me back before me i go craze (eh eh eh)
Time no dey (eh eh eh)
Time no dey (eh eh eh eh)
If you leave me my girl i go craze (eh eh eh eh)
Eh eh eh, eh eh eh eh
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud

More Khaid lyrics

Khaid - Letter From My Brother
Signal Verse 1: I'm innocent wait until my money show My kele set she dey fire palazzo My motor scarce tell me where you wanna go See as i fresh i dey do my

Khaid - Way Back
Shab... Sig... Verse 1: Khaid I dey craze them say Na style (Oh oooh) Cause them no wan see me progress Call my phone once in a while (Call my phone) Dark shades I

Khaid - I Don't Wanna Die
Intro: Ay ay ay Chorus: Doctor said i'll be alright but i'm not sure If i go to sleep i'll die, seem so awkward All the demons in the night call my damn

Khaid - Marry
Sig! Sig sig sig sig Dem call me shallipopi Who dey check and balance am Signal!! I carry two fine girls wey i jam for club One of them na tiwa Before i look

Khaid - Forever
I swear my eyes don dey close Tears fell down when I check my fucking phone Going number one now that you're already gone Ain't no competition you're forever on the

Khaid - People
Me, i’m never gonna let this flashing light deceive me Only time we see a celebrity is on the tv ‘member when i said i’m by myself, they didn’t believe me? Now i’m hopping in a jet,

Khaid - No Time
Omalicha tell me if na lambo e dey come right to your place Girl you know say you dey mesmerize me anything wey i see your face Ice out your wrist i no really wan care wetin bad belle then

Khaid - Jara
Uh-uh, uh-uhn Ii-yo, oh-ohh (steel on the banger) Certain things on my mind And, i cannot speak, so, i wanna keep And, i cannot deny, oh-no no And, i'll see you in

Khaid - Anabella
See … o wo wo .. .. Signal O oh if I ever hurt you girl am sorry Oh my bby nor go leave me follow zaddy My anabela say na you dey turn me on ,

Khaid - Jolie
{Intro} {Aww awwn aww awwn awwnn.. Aww aww awwn...} {Verse1} Jolie Jolie Baby we for dey relationship I try convince Baby tell

YouTube

edit video

Khaid

Khaid
edit foto

Biography

edit bio
Sulaimon Shekoni Solomon (born December 10, 2004), professionally known as Khaid, is a Nigerian singer, rapper, and songwriter Continue reading at