Kwesi Mafia - Pain In My Heart

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/1782597
(Intro)

Kwesi Mafia
Mi just want to win in this life of my sin
Who never wanna see win

(Verse 1)

Mi Just want to win in this life of ma sin
Pain in my heart black as my skin
Too many times we dey try,still e no dey pick
We never vex,still we no go quit
S3 wo br3 na s3 wo nyaa,that shit always lit
Mama said keep your cool,boy you gon be big
Many fall,many trials but still man be fit
Struggles pon di road,Bad man no go switch
If this no be ma time then please tell me quick
Tears in my eyes,see the blood on my sheet
Still Facing ma fears and no man can defeat
If this no be ma time then please tell me quick
Tеars in my eyes,see the blood on my sheet
Still Facing ma fеars and no man can defeat
Do this for street so the kids go believe Ey

(Hook)
Eyes on dreams
Whatever u do me no dey bother
Picking up the pieces wey dem scatter
All dema hate no dey matter
We are undercover yeh
Eyes on dreams
Whatever u do me no dey bother
Picking up the pieces wey dem scatter
All dema hate no dey matter
We are undercover yeh

(Verse 2)

We’ve seen it all,we’ve felt it all
But we feel no pain cos the skin is tough o
Words that pierce,jo we’ve heard it all
A lot going on for my mind
But This life no be Gidigidi
Taking my time for the big dream
All I dey aim is a big win
So I dey pray to God for money
Oh yeah
The only thing that I need
I just wanna see fans dem sing for me
So many things dey ahead of me yeah
Pull up on stage like a beast with my Gs
Live out unthinkable dreams and I mean that
I just wanna see fans dem sing for me
So many things dey ahead of me yeah
Pull up on stage like a beast with my Gs
Even if fall,I go rise, u go see
(Hook)

Eyes on dreams
Whatever u do me no dey bother
Picking up the pieces wey dem scatter
All dema hate no dey matter
We are undercover yeh
Eyes on dreams
Whatever u do me no dey bother
Picking up the pieces wey dem scatter
All dema hate no dey matter
We are undercover yeh

(Outro)

20 23 y’all gonna see me win
Y’all gonna see me win
Y’all gonna see me win
Rip to those who never wanna see me win
Who never wanna see me win
Who never wanna see me win
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud

More Kwesi Mafia lyrics

Kwesi Mafia - Lotta Things
(Intro) Putting it pon them Yeh yeh (Verse 1) I need di money,I need some peace of mind A lotta things wey dey full my mind This no be life wey man

Kwesi Mafia - Rock Bottom
(Intro) Putting it pon them Yeh yeh Mafia (Verse 1) Rock bottom hard, that’s my starting point Color blind but my eye don red You for tell me why

Kwesi Mafia - Pain In My Heart
(Intro) Kwesi Mafia Mi just want to win in this life of my sin Who never wanna see win (Verse 1) Mi Just want to win in this life of ma sin Pain in my

Kwesi Mafia - Money Love Remix
(intro) Baby Oh yeah Put it on them (yeah yeah) Now i hustle,now i get the money (yeah yeah yeah) Oya baby come chop the money (ye ye yee ) Now i

Kwesi Mafia - For You
(intro) Girl you make i loko Girl you sabi shoto Anytime i see you Girl i really don't know Mmm mmm mmm (verse ) You’re a real diamond

Kwesi Mafia - Tonight
(Intro) Kwesi Mafia Girl your body bad (Verse 1) Girl your body bad,when you back it up If I catch your body girl,I go mash it up Shey you know how the

Kwesi Mafia - Celebrate
(Intro) Yo yo The way you dey do logoligi logoligi style No come pour my drink away I go enter your eye Mafia Holiday,celebrate Money dey,Baddest

Kwesi Mafia - Grown & Stylish
(Intro) Make the ghetto boy dem light up the ting You nuh Ikey With the attitude Puttin’ it on dem Yeah yeah (Verse 1) I’m a savage dawg See

Kwesi Mafia - Paradise
(Intro) Chaley don Today di3 I make fine pass how are you But tonight,still, all bottles on me No stress You get me Puttin’ it on dem Yeah yeah Mafia

Kwesi Mafia - Money Love
(intro) Oh yeah Put it on them (yeah yeah) Now i hustle,now i get the money (yeah yeah yeah) Oya baby come chop the money (ye ye yee ) Now i hustle,now i

YouTube

edit video

Kwesi Mafia

Kwesi Mafia
edit foto

Biography

edit bio
Ghanaian musician Kwesi Mafia was born Bernard Takyi Addo. A young talented afrobeat artist rising from the eastern part of Ghana,Koforidua. He quickly developed a passion for music preferring to do more Afrobeats. Bernard was recording and writing lyrics by the time he was 17 and eventually took on the name Kwesi Mafia.Deeply immersed in the music of bob Marley, Dasebre Dwamena,fela kuti,Wizkid and other great Musicians. Bernard channeled these influences into his own unique style and began releasing original music in 2018. From his hard work he Caught the eye of one of the elite labels(BLACK MARKET RECORDS). He’s been privileged to sign a contract with the label and has been with the label for some time now, since then he has been showing full potentials of being the World’s next big thing. He recently released a new single dubbed Pain In My Heart which is already making waves.