Xerx - Glory

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/1839201
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God
Glory oh
Glory
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God the glory
Glory
Glory oh
Life na turn by turn
Make you no laugh your fellow man
Today fit be your own
Tomorrow fit be my own
As I dey hustle I dey pray
Make I no go astray
This money I want to get
Baba show mе the way
So my ear is deaf
For wеtin dem dey talk
My mind is on the price
For wetin I go get oh
I go hustle before I bubble
This blessing go come double
So oh
You can say what you wanna say yeh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God glory oh
Glory
Glory oh
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God the glory
Glory
Glory oh
Oluwa sanu mi oh
Make your blessings dey follow me monday to tuesday to saturday oh
I no go rush
I no go doll
Make e no be like say i too sabi
Eh
Make e no be like say i no soji
Eh
I dey pray i dey pay my dues
So when the money come e go come plenty
So i go rock am je je je
Oh eh
Je ka je je je
And i go spend am je je je
Oh eh
Je ka je je je
Je ka soro
No go doll oh
If i tell you anything
No go doll oh
No go fall oh
Chase your dreams oh
You go flex for this life till you shout
Oh eh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Sun ce ni dan banza ne oh oh (I dey shine like star you know)
Sun ce ni dan kariya ne oh oh (am a superstar you know)
Sun ce ni dan banza ne oh oh (am going high you know)
Sun ce ni dan kariya ne oh
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God glory oh
Glory oh
Glory
I just dey give God the glory (all glory to you God)
For everything wey e done do for me (all glory to you God)
I just dey give God the glory oh (all glory to you God)
Glory
Glory oh (all glory to you God)
Yeah Its your boy Jaetrace
U N K
StarzVibe
PusHub
Don’t give up in yourself always believe in your dream
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud

More Xerx lyrics

Xerx - Moment
I need you this moment ohoh! ohoh!! For this moment is a special moment ohoh! ohoh!! I want you these moment ohoh! ohoh!! For this moment is a flectin moment ohoh! ohoh!! All i

Xerx - Ayamantaya
Xerx Ayayayaya I don dey hear much about you Oh baby kilo de oh Kilo de ya ya Shey you f Governor, you f__ president You come dey fom, shey you think say you done arrive

Xerx - Rap God
Xerx U n k Ayayayaya Yeah, before i hop on this beat i wanna give thanks to vertigo africa Because they call me and i know am radical And i’m trying my best i ain’t got

Xerx - What Is the Essence?
What is the essence? If i come lagos and i no make My mama proud oh Ttrrraahhhh Ayayayayaya Haye ayee oh Haye ayee oh Haye ayee oh Haye ayee oh E getti

Xerx - Shigege
Xerx Ayayayayaya Hello baby How are you doing I been calling your phone since yesterday morning But still you don't want to pick up I be singing good music But

Xerx - Glory
Sun ce ni dan banza ne oh oh Sun ce ni dan kariya ne oh oh Sun ce ni dan banza ne oh oh Sun ce ni dan kariya ne Glory I just dey give God the glory For everything wey e

Xerx - I Need You
I thought i found someone to hold unto But now you prove me it was all in vain I never thought you’ll ever let me go We went from love embrace to saying goodbye What can i do

Xerx - Hustle
Na dog wey him mama dey closed na him dey shout oh You wey no get anybody why you dey para oh Pastor wey dey pray for mad man e no dey close eyes oh So as you dey work and pray

Xerx - Dance Alone Cover
Early morning when I wake up I see you Jogging in my street I whisper in the air And your presence captures me And your laughter like a melody Every step you takes my heart

Xerx - Hold Me
Oh Oh na na na Oh Baby would you hold me? When am down, when I’m stuck in my brain? And I be losing my sense oh Baby tell me would you hold me Tell me you love

YouTube

edit video

Xerx

Xerx
edit foto

Biography

edit bio
Xerx, whose real name is Zakaria Habakkuk is a multi talented Nigerian singer, Rapper and songwriter from Azuba Bashayi, Lafia Nasarawa State Nigeria. He is currently not signed to any record label yet

He was born on the 22nd of September, 1999 and he is currently 23 years of age at 2022. Xerx didn’t studied Music at any University but he is directly talented from God, he dropped his first single track “Moment” in 2021 which was produced by Snappy.

On the 28th of February, 2022, Xerx dropped a brand new Afrobeats single “Moment” to kick off his musical career. The song almost immediately, started to top various charts in just a few days of its release.

He was known previously as “Xerx UNK” before changing his stage name officially to Xerx. And his song “Moment” started going viral and boosting his fan base to wider audiences.