Flyguy ISH - Live My Life

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/2048074
Shey i dey leave you
Make you live your life
Ish
Shey you go leave me
Make i uh live my

First thing first i wanna feel alright
Break some rules mehn i don’t give a huh
When the matter cast say na me go first run
Me i no dey too like trouble o
When you see me shout na them fumble o
Only pray to god make i humble
Cause when my money come
I go count am in bundles o

See i never wanna hear from you
How to live my life
I just wanna rock and flеx myself
Nothing wey you do
Wey fit turn mе off
See i never wanna hear from you
How to live my life
I just wanna whine and dine myself
This life na one ko kpe meji oh yeah

Abcd life is easy
No dey stress me mehn i’m busy
Just because i puff puff pass
Dem come dey carry my story put am for bbc
Oh why?
I dey run from fight so i can fight another day
When i dey fight depression ogbeni you no dey
Shey i dey leave you make you live your life
Make you live your life ah nah
Shey you go leave me make i leave my life
Make i live my life ah nah

See i never wanna hear from you
How to live my life
I just wanna rock and flex myself
Nothing wey you do
Wey fit turn me off
See i never wanna hear from you
How to live my life
I just wanna whine and dine myself
This life na one ko kpe meji oh yeah

Never wanna hear from you how to live my life
Ooou oooouu
Never wanna hear from you how to live my life
Ko kpe meji

Shey i dey leave you make you live your life
Make you live your life ah nah
Shey you go leave me make i leave my life
Make i live my life ah nah

Make i live my life ah nah
Ish
Never wanna hear from you
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud

More Flyguy ISH lyrics

Flyguy ISH - Live My Life
Shey i dey leave you Make you live your life Ish Shey you go leave me Make i uh live my First thing first i wanna feel alright Break some rules mehn i don’t give a