Rommyo - Sapa Na Bastard

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/2087800
Money wey i get
E no do my geh
E no do caro
And me i no know
Wetin i go take
Wey go do my bae
She wan leave me go
Caro biko no be so

Hustling for street be the thing wey me i do ohhh (ahhhhhhhhh)
All the money i get e dey stay for my mindset ohhhh
But i know, but i know
Me i know one day e go better
For my popsi
And mumsi
And my music
And my baby
Bam bam

Me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh

Money wey i get
E no do my geh
E no do caro
And me i no know
Wetin i go take
Wey go do my bae
She wan leave me go
Caro biko no be so

Bam bam me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh
Bam bam me i go get
Sapa na bastard oh
Me i go get
Sapa na bastard oh

Why i go suffer
Suffer for naira
I no wan beggie bambi allah
Me i want to get the mulla
Me i want to flex
So i gats to sweat
Make my baby happy
Elegantly
Elegantly ohhh

Hustling wanna take me away
Every night my mumsi dey pray
And the music never too dey pay
So i gats to be strong for mother
If my baby follow kayode
Omoge tell me where i go dey
So i go hustle for mummy o
For money o
For money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o
Money o yeah

Rommyo rommyo daddy oh
Money o
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud

More Rommyo lyrics

Rommyo - Jeopardy
She's allergic to me So she no give am to me Say she be loving Tony But she be running to me Anything she feeling lonely ooh She come dey whisper Rommyo So na who

Rommyo - Bad Behavior
(it's rommyo on the beat) Rommyo rommyo daddy oh I dey sin but my daddy don't know Sin but my mommy don't know Cheat but my baby don't know Living

Rommyo - Gum Body
Open and close, take a picture Girl e be you wey dey my future I want to gum body I want to dey Dey for your body like a seizure Come make I give you all my leisure

Rommyo - Chosen One
Intro} Rommyo Rommyo Daddy o (woah woah woah) {Pre Chorus} I be think say I go die If I put my feelings on the line My only remedy na wine No

Rommyo - Motor
Intro - Rommyo Rommyo Daddy o Verse 1 - Oh my pwety pwety Oh my sweety sweety (aahn) Wetin u do me come dey be like movie o This your beauty beauty This your

Rommyo - Golden Boy
Hook: see my life i dey jegede jegede jegede jegede jegede jegede Pour me the azul shekene shekene shekene shekene shekene shekene shey shey shеy Me i want make i vibe Makе i dance

Rommyo - Dey Play
Verse 1: Me i no dey make mouth Me i no dey boast You see that kele wey i take out Wey i like to post She be the finest mamacita Pretty senorita My sexy

Rommyo - Sapa Na Bastard
Money wey i get E no do my geh E no do caro And me i no know Wetin i go take Wey go do my bae She wan leave me go Caro biko no be so Hustling for street