Veedish - Comot

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/2088041
Mmmhm
Ooh
Comot, comot, comot, comot

My spirit so calm
No wahala
Told you I won't fight you nomore
I not get nothin'
I no get nothin' but a heartbreak
You said you'll never break me
You promised me (yeah,yeah)

I dey do well
Played with my heart
Na u sabi
Abeg you dey comot
Comot, comot, comot
Comot
Comot, comot, comot

You promised me
Say you no go fall my hand
Wetin you want from a girl like me (wetin you want from a girl like me)
Nothing spoiled
I'm so harmless
Ehen you did what is good for you

I dey do well
Played with my heart
Na u sabi
Abeg you dey comot
Comot, comot, comot
Comot
Comot, comot,comot
Comot, comot, comot

I will never hold a grudge on you
I wish you the best
I hope shе makes you happy
And I just wanna let you know
Let you know
That nothing spoilеd
Everything's okay

I dey do well( I dey do well)
Played with my heart(Played with my heart)
Na u sabi(Na u sabi)
Abeg you dey comot
Comot, comot, comot
Comot
Comot, comot, comot
I dey do well(I dey do well)
Played with my heart(Played with my heart)
Na u sabi(Na u sabi)
Abeg you dey comot
Comot, comot, comot
You dey comot
Comot, comot, comot
Comot, comot, comot
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud

More Veedish lyrics

Veedish - Comot
Mmmhm Ooh Comot, comot, comot, comot My spirit so calm No wahala Told you I won't fight you nomore I not get nothin' I no get nothin' but a