3ple L - I Pray

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/644175
Chorus
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
I dey thank god oh
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
I dey thank god oh

Verse 1
So so drama in the hood everyday
And i pray to the mama wey don lose e pikin oh
So so blood in the news everyday
If you say make i talk tell me where to begin eh
Okwa onye ma mmadu n'gbu mmadu
Different situations wey е don happen
But i believе in humanity
We need to build new society
Keep going cuz tomorrow e go better gan
Hold my hand no matter the weather gan
Keep going cuz tomorrow e go better gan
Hold my hand no matter the weather gan
Prayer is the key to make your blessing pop like hennessy eh
So everyday i wake i pray

Chorus
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
I dey thank god oh
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
Everyday i wake
I dey thank god oh

Lot of people don go, me i dey here
In god we trust
Tryna bring smiles to me parent
Yeye
Cuz daddy long gone, and in the long run
I just had to be a man 'fore i even reach four
Money on my mind, i will never think poor
I say money on my mind, i will never think
Omo malo faraway
The boy di confirm
You say i no geti swag
No be your concern
I no like fight, i no be van damme
See i hustle each day all because of my fam
Oya shout-out to swizz and the rest of my man dem
Keeping it real than a million grand
Cuz one day na one day
Me gon make it to the top
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud

More 3ple L lyrics

3ple L - The Train
I know a fella who dey tell us if i make am u don make am & the minute wey e make am we no see am again Men nobody owe u nothing so whether u press the button or legit, men na only u dey

3ple L - Nothing To Say #NTS
(Verse 1: Mattunchi) Smiling through the Pain Dancing in the rain I see the rainbows coming A beautiful Day See the kids em smiling The white & the brownies The

3ple L - Feelings
(intro) Oh lord Oh lord Ye 3ple l innit (verse 1) E get something wey i wan tell you baby When you leave me girl i don't know what to do I'll be

3ple L - Delusional
(Intro) Girl Do you love me? Like Do you love me? Do you love me? Asin like Do you care? When I need somebody (Chorus 1) Do you love me?

3ple L - E Be Like
(Hook) Ricoma If you don't like me let me be Monkey no fine Mama like am like that My fanbase getting fat I know my people My people know me My people know

3ple L - Denge
(Chorus) Anything you do them go talk oh Anything you do them go talk oh Make you no dey stand for my front oh Make you no dey stand for my front oh I dey give praise to my

3ple L - Fake
(Hook) This a little confession I hear everything said in the convention Don't mention I no mean to bring tension I swear it is not intentional (Chorus) Me no

3ple L - I Pray
Chorus Everyday i wake Everyday i wake Everyday i wake Everyday i wake I dey thank god oh Everyday i wake Everyday i wake Everyday i wake Everyday i