B-man - Emeka

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/93880
Ahh. ......bman

(verse1)

On a sunday morning so .......
Naso i enter see say people gather so........
Papa emeka just dey “bone”
He tell me say see hey wetin dey happen so........
Oh nooo..
My pikin done goooo
Him mama dey shout
Him neighbor’s dey scream igbwolamo .......
Wetin kill emeka so
I waka left waka right i never know........

(chorus) x2

Eddie quansa e
Bia o bia o
Eddie quansa e
Bia o bia o
Izu nkama na ne gie
Bia o bia o

(verse 2)

Dey tell me say the thing first the make am slow
Dey tell me say the thing cum dey make am choke
Dey tell me say the thing cum dey make cold
But i sure say no booze i sure say no be smoke
I tell emeka say dis matter no be joke
I tell emeka say dis thing go make am broke ...
I tell emeka say make him come dey go
Cause e be like say the thing done dey make am jonezz...
Make he no be say he take over dose
Because
Him mama go cry
Him neighbor go scream igbwolamo
Wetin kill emeka so i waka left i waka right i never know......


Back to chorus.........

(bridge)....
Na watin kill emeka so i waka right i waka. right i never know.......
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud

More B-man lyrics

B-MAN - PUDDLE
{Chorus: Bman} Uh, truly wetter than a puddle But if we fuck, then you gotta keep it subtle Spend my money, then watch as it double If you fuckin' with my gang, we

B-man - Ballistic
Ballistic Tongue no sweet for truth to take pass That Na why I skip my breakfast Who no go no know dey just pass No be everybody way dey pass dey go class oo Life go sweet

B-man - Quit
Nana na na nna Itzzz bman hooooo (verse 1) Dem be dey ask me how many times pray How many fast we go fast How many things we go pay How many we go

B-man - Emeka
Ahh. ......bman (verse1) On a sunday morning so ....... Naso i enter see say people gather so........ Papa emeka just dey “bone” He tell me say see hey wetin dey