Man - Awesome HC ... Awesome HC: Man go wake every morning Wetin man go do? Na to look for the money Family go gat to chew Everyday man is working Pikin go go school And the bills just keep on coming And man no get excuse Many challenges challenges challenges That we face, that we face, that we face Every single man dey run e race And the things dem weh a man dey steady chase Fit make a man to crase
We carry wеight, carry weight, carry weight You gats be fit, gat bе fit, no be faith
Every single man dem can relate To every single thing weh I dey say Mehn I dey cap you reals
Hook: Nah no be beans ah Say to be a man no be beans ah
Awesome Hc - Modafinil Hook: They be sleeping on me (oh yea, oh yea) Sleeping on me (oh yea) Give dem modafinil (oh no no no) Modafinil (yea!) They be sleeping on me (oh no no no)
Awesome Hc - Man Man - Awesome HC ... Awesome HC: Man go wake every morning Wetin man go do? Na to look for the money Family go gat to chew Everyday man is working Pikin go go
Awesome Hc - Grace and Blessings Hook: Grace and blessings Telling on me I rep god’s goodness and his mercies You can all see I gat no no__ i gat no exes Forward only I work like bees, i take all
Awesome Hc - Who Goes Hook: Abobi who goes! (Abobi Who goes!) Who goes! (Who goes!) Who goes! (Who goes!) Who goes that man Abobi who goes! (Abobi Who goes!) Who goes! (Who goes!)
Awesome Hc - Leave Me Verse 1 (Awesome) : Bae you gat me having an affection Gat me loving you with every passion Funny how I got alotta chicks But you are the one relation with Baby I never