Yemi Alade - I am Sorry

To Rate
Intro
Carry me, carry me, baby
Carry me, carry me, baby
Carry me, carry me, baby
Carry me, oh

Yemi Alade - I'm Sorry MP3 DOWNLOAD

Verse 1
Anywhere you go go, na where I wan go
Even if na Sokoto, I go follow you go
E get something wey you dey do when I dey for your side
E get the feeling wey me I dey feel, wey I no understand

Pre-Chorus
Shebi, you rub kaya?
Abi, na this manya
E set my body on fire
Carry you for my bololo
Omo, shayo na bastard
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg, make you carry me dey go

Chorus
Sun mo mi, baby
Welеle, wololo
Welelе, wololo
Welele, wololo
I dey for you, my baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
No be tinko-tinko
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
E dey do me somethin'
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
See Yemi Alade LiveGet tickets as low as $61 Verse 2
Carry me go
I follow you, no question
I padi you, no mention
Wahala for who dey question my love
Carry me go
Carry me go like Uber
I no get destination
Wahala for who dey question my love

Pre-Chorus
Shebi, you rub kaya?
Abi, na this manya
E set my body on fire
Carry you for my bololo
Omo, shayo na bastard
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg, make you carry me dey go

Chorus
Sun mo mi, baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
I dey for you, my baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
No be tinko-tinko
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
E dey do me somethin'
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
Outro
Wanna, wanna ❲?❳
Wanna, wanna ❲?❳
❲?❳
❲?❳ (No be tinko-tinko)
No be tinko-tinko

Comments

More Yemi Alade lyrics

Yemi Alade - Nakupenda
{Letra de "Nakupenda (Portuguese Version)" com Yemi Alade} {Verso 1} Desde que tu entra na minha vida, baby Tu me fazes tão feliz Sinto-me como

Yemi Alade - Boyz
Read the lyrics to Yemi Alade Music titled Boyz (Verse 1) Me like boys on a low, booty bad boys weh dey hold, I like boy weh be pro, weh dey gimme hot

Yemi Alade - True Love
(INTRO) Yeah yeah, Yeah yeah Yeah yeah, Yeah yeah Happy days, happy times Happy days, happy times (CHORUS) Dj play that happy music (Wan forgeti my

Yemi Alade - I Choose You
{Paroles de "I Choose You" ft. Dadju} {Intro : Yemi Alade} Pah la la la Ah lo lo lo La la la la la, lo lo lo Oh oh oh oh

Yemi Alade - Temptation
Intro; Ayi ya ya Ayi ya ya ya Patoranking and Yemi Alade Ayi ya ya Ayi ya ya ya (Gimme that) {Chorus; Yemi Alade} Tempta- Temptation

Yemi Alade - Yaji
{Chorus: Yemi Alade} Ghana girls go bum bum Shake ki ni shake your bum bum Liking your package feeling the package Making the boys go gon gon Aunty keji go down and

Yemi Alade - Begging
Intro Oh-oh, oh-oh Ayy, mama say Hmmm, hmm-mm Hmm-mm-mm, ay Verse 1 It′s not by force, to fall in love again I cannot stand the rain I cannot play the

Yemi Alade - Fear Love
{hook} Say love go burst your head And e fit to mess your mind Dem no go know what you're going through, baby, ayayayaya Say love go burst your head And you fit

Yemi Alade - Fake Friends
{verse 1} When the money come, i go change my face All of my fake friends, we no go dey relate When the money come, i go change my face All of my fake friends, we no go

Yemi Alade - Pose
{Intro: Mugeez & Yemi Alade} Ra ta ta ta ta De de de denge pose Yes you know E yooo R2Bees Yemi Yemi Alade Alade {Verse 1: Yemi

Yemi Alade

Nigerian Afropop singer, songwriter, actress and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. Since then Yemi has gained prominence in the music industry and considered one of the biggest artistes in Africa.

Following the releases of her albums King of Queens and Mama Africa with huge commercial success recorded for both albums, this made her embark on world tours consecutively.

Since then she has given us a total of 6 studio albums and an EP, including countless tours.