Chidey - Na mumu dey love

Copied!edit Lyrics
original text at lyrnow.com/1818692
Chai
O wee bulia
Jesus eh
O turnulu mmili ogholu nkwu
Anyi ga na añu mmi
Umuaka unu ana emegharikwa aru
Kee onye bu manager unu?

Gbanyem mmanya kam ñuliba eh
Ñuba
Gbanyem mmanya kam ñuliba eh
Ewo
Dianyi gbanyem mmanya kam ñuliba eh
Ñuba ñuba
Gbanyem mmanya kam ñuliba eh
Ewo

Na mumu dey love
Dey love for Nigeria
Na mumu dey love
Dey love for Nigeria
Na mumu dey love
Dey love for Nigeria
Na mumu dey love
Dey love for Nigeria
Onye na akodi akuko love ebea
Ana ekwu na fuel aligo
Imakwa onye no
A.K.A Jagaban
Tinubu!
Seniorman
A.K.A Bunkеry
Bu ihe no here unu ana ako akuko lovе
Ebe foil... fuel garugo onu
O fuel kaobu foil?

Na mumu dey love for Nigeria
Most of these girls no even reach the criteria
She wan make I chop her p like cafeteria
But wetin full there na infection na bacteria
Me wey be seniorman for my area
Ezigbote baller like George Weah of Liberia
How come she confuse me with her big derriere
Come dey suck my blood like malaria
Heyyss! Listen to me, Victoria
I know you are basking in your euphoria
Ichefugo mgbem na e flex gi na galleria
And buy you Italian pizza for pizzeria
But now you don cut me off like Sharia
Put my heart for cell, mitochondria
True true, the heartbreak bin cause me hysteria
But when I saw this palmwine joint, mua wee ñuria
Na mumu dey love
Dey love for Nigeria
Na mumu dey love
Dey love for Nigeria
Na mumu dey love
Dey love for Nigeria
Na mumu dey love
Dey love for Nigeria

Ife agba n'uzo erike
I crossed many rivers ka afam abu Chike
Chukwu gozielum nnem, ochie dike
And men pasa n'ogbe n'Abakpa Nike
Omo this country is too hard
And the government economy di too bad
To God, no be only women dey give me heartbreak
But the way the country dey crash with no brake
Look around you, look around me
Too much poverty, my people dey suffer in penury
My people dey cry, my people just dey suffer
But our government dey laugh, they have nothing to offer
Which day these sufferings go end sef? I no know
I bin dey high but condition don make me I come low
The matter too long no be wetin we fit talk for one day
But for now, madam butekwuolum one keg

Gbanyem mmanya kam ñuliba eh
Ñuba
Gbanyem mmanya kam ñuliba eh
Ewo
Dianyi gbanyem mmanya kam ñuliba eh
Ñuba ñuba
Gbanyem mmanya kam ñuliba eh
Ewo

Na mumu dey love
Dey love for Nigeria
Na mumu dey love
Dey love for Nigeria
Na mumu dey love
Dey love for Nigeria
Na mumu dey love
Dey love for Nigeria

Outro...
 
0

Song Description:

edit soundcloud

SoundCloud:

edit soundcloud

More Chidey lyrics

Chidey - Ifenkili
Ifenkili INTRO Ifenkili My baby ifenkili My baby ifenkili My baby Ifenkili My baby ifenkili My baby ifenkili My baby VERSE I Neekene

Chidey - Love na scam
You can call me Chidey by the way Onoonanwatanaekweefionu Mr Bangs on the beat Mutumina! Love na scam ooo Na scam oo Love na scam ooo Na scam oo Love na

Chidey - Breakfast in bed
Chioma, chioma Chioma serve me breakfast in bed Ye ye ye, mama ooo Chioma, chioma Chioma serve me breakfast in bed Ye ye ye, mama ooo I was in bed when she told

Chidey - Argentina
Let's go! Oh oh oh Oh oh oh oh (Yeah, ebelebe) Oh oh oh Oh oh oh oh (Yeah, ebelebe) Ego carry my money go (Tido!) Ego carry my money go

Chidey - Some girls riddim
Yeah You can call me chidey by the way Ononanwatanaekweefionu Mr bangs on the beat Mutumina! Leggo Yeah Nwanne gba egwu Eh eh Ehhhh Leggo!

Chidey - Na mumu dey love
Chai O wee bulia Jesus eh O turnulu mmili ogholu nkwu Anyi ga na añu mmi Umuaka unu ana emegharikwa aru Kee onye bu manager unu? Gbanyem mmanya kam ñuliba

Chidey - Jaiye
Intro I'm not trying to honour you I'm trying to get you to run my kingdom While I eat, drink and whore my way to an early grave Bitches dey this world, mehhn

Chidey - Super Story
Uncle please tell us a story You can call me Chidey by the way Ononamwatanaekweefionu So children you people said you want me to tell you a story, eh? I'll tell you a

Chidey - Isi Azu
Ebelebe Ebelebe Ogburu ogburu Ebelebe Ebelebe Nna biko cholum one bottle beer julu ezigbo oyi biko Makie sure na ojulu ezigbo oyi biko In this life eh, odiro

Chidey - Thank You For The Music
Petey Greene: You understand? When I get to heaven, I'll see my grandmother there. She'll say 'Great God almighty, here come my child! He must've got here by prayer.' Did

YouTube

edit video

Chidey

Chidey
edit foto

Biography

edit bio
Chidey is a Nigerian rap artiste who brilliantly raps seamlessly in English, Nigerian Pidgin English and his mother tongue, Igbo language. His forte is making punchlines, clever wordplay and thoughtful lyrics.

He released his debut EP titled Allow Me To Be Frank back in 2017.

He’s released numerous singles since then too.